Thursday, November 27, 2014

Must Read: My Primary 4 Teacher

A Pidgin, crazy and funny story written by Madnesscom……..
I stil de rememba how soft and beautifl she dey wen my
headmasta introduce am dose days as our new teacher joyce I
swear she no pass 26yrs. Na we be d boys wey go mak noice for
class so dat she go tok mak we come kneel down under ha desk,
na dose days wen babes de wear shimi/draws unda skirt com
wear big white pant inside. The innocent teacher no go know say
badt guy dey unda table de calculate and observ how many
threads and hole wey dey 4ha big pant. I remeba one day wey
teacha joyce 4get say I dey punishment unda ha desk com shift
ha pant, put hand inside de scratch ha kitten, omo see d kain
bush wey de dis girl toto…….
Dat one na dose days. Jus last week I de go my guy place naim I
see teacher joyce 4road as she de wait 4taxi omo she don old
small o but still look sexy and fine, I tell my guy mak she stop d
car, I don see my primary 4teacher, as I call am I dey suprise say
she jus rememba me imediatly she suppose dey ha early or mid
40’s now I com de wonda if a toto go still dey bushy as e day
many years ago, I swear say I must find out.
I ask am wia she de go she say she de go bank, as we de tok
she com tel me say she don divorce ha husband since 5years
ago say she de work 4 ministry of educatn now. We drop am
4bank, like play like play I collect ha numba tel am say I go cal
am leta know as she dey..
Two days leta naim I call d woman, we tok 4phone reach 15mins
and I neva even tell am my mind, she jus de tok politics and
church tinz SHUO!!! I com tell am say I go wan com know I’m
house.
She kip silent 4sum seconds, ask me why I wan com, I ask am if
anytin bad 2 know ur teacher hous?, she com tok say mak I no
com say she no wan see me 4 her house, hang up. I call am bak
4evening she jus dE busy my call I com de thinK wetin I do dis
woman wey go mak am treat me lyk dis, I no tok any bad tin nah,
I no insult am, I nobe criminal I no even luk lyk criminal. I decide
say even if e go mean 2find am go work 2moro I go do am
afterall I nogo loose anytin, nobe my mate so anytin wey hapun I
go tak am.
The next day I call joe my guy mak we go min of education, we
reach dia by 11am, by 12.40 we still de try locate ha office and d
worst part b say I com forget her surname, we jus de mumu
oursef
1 -abeg we de find mrs joyce
2 – joyce who?
1 – I no fit rememba ha surname but she dey chubby small com
fair wit average height
2 – wia she from?
1 – na benue woman
2 – and una no hol I’m numba. many benue women full hia go
ask dose men wey stand dia no weda dem go no who una de
tok……..

No comments:

Post a Comment

SNR CHUCKLES: Great Dane with lotta Ability